
Why Ghana court jail bank manager mistress for forty-five days
One lady wey bin dey work for one bank for Ghana as national service staff don dey sentenced to forty five days imprisonment. Di High court bin sentence Deborah Seyram Adablah afta dem find say she "attack di judge" wey dey sit on top one case …